halley98's updates
Calculate Wetin you dey hear
Every time na so person go dey make you feel like say na your own bad pass
You do this one, do that one, na so dem go dey talk say you no do am well or you no plan well
The one wey dey pain person pass na be say after dem talk finish dem no go fit still show you the way
Las las you gats realize say if you follow plenty talk you fit no do any better thing
So just make sure say you know wetin you want for your mind
Sometimes def you no suppose tell person until you don do am finish
..
Uploaded a new profile photo
Writer, I Beg Praise Boma has joined Hopeful Me