• ☰
  •  
  •  Sign in
  •       
Hopeful me logo
Hello, Sign in
  • Register
  • Home
  • Hopefulme TV
  • Other Menus
    • Picture Wall
    • Invite Friends
    • Play Games
    • Download e-books
  • Activities
  • Group Chats
  • Podcast
  • Forums
  • Online Store
  • Chat User
  • https://www.ahopefulme.com/social/7848@halley98

  • Copy share Url
  • Share on WhatsApp
halley98
Ibeh Praise Boma 8th October, 2020 - from App

Calculate Wetin you dey hear Every time na so person go dey make you feel like say na your own bad pass You do this one, do that one, na so dem go dey talk say you no do am well or you no plan well The one wey dey pain person pass na be say after dem talk finish dem no go fit still show you the way Las las you gats realize say if you follow plenty talk you fit no do any better thing So just make sure say you know wetin you want for your mind Sometimes def you no suppose tell person until you don do am finish




Likes (4)

Comments (0)



Loading...  

Please Wait...  





Please, You have to be logged in to continue


Hopeful Me

Hopeful Me

An Inspirational Social Network Community
- This could be one of the greatest invention of our time -

 



Also connect with us on any of these Platforms  

Menu

Home
Activities
Blog
Podcast
Forums
Online Store
Celebrate Birthdays
Meet new friends
Play Games  
Picture Wall  
School Projects  
Final Year Forum  
Lady With Purpose Forum  
The Complete Man  
Events and Conference

Options

Membership cards
Invite Friends
Download App
Download e-books
Download toons
Download Magazine
Anniversary  
WhatsApp Groups
Follow us online
Change language
Chinese (Traditional)DutchEnglishFrenchGermanIndonesianItalianKoreanPortugueseRussianSpanish

Login
Register

Information



About Us
Terms
Privacy
Contact us
Advertise with us


Hopeful me logo

Contact our helpdesk for enquires, sponsorship, support and feedbacks

THEME:
Copyrights Network
version