Hopeful Me
Quote • Oct 3, 2020
HopefulMe
E get ppl wey sabi monitor dia partner like sey tomorrow no dey.
If pesin call am you go wan know who call am.
If im wan comot you go wan track wia im dey go.
To sabi anytin wey ur partner dey go dey very alright oh... but no over do am mek you for turn monitoring spirit.
Hapi weekend my pipo.
Pidgin version.
There are people that can monitor their partner excessively.
If he or she is answering a phone call, you'll enquire who called.
If he or she is going out, you'll want to track his/her movement.
Ultimately, to know your partner's whereabouts is very good and ideal but don't take it to the extreme. So you won't literally turn into a detective.
Happy Weekend my people
English version.
#HopefulMe_Pidgin #Weekend

1K Views
Be the first to share your thoughts.