By Gideon Ejelonu
7th October, 2020 | 691 Views | 0 Comments
Label: Tipspirationz
7th October, 2020 | 691 Views | 0 Comments
ME SEF NA HUMAN BEING
Category: HopeLabel: Tipspirationz
Society tell me say to be guy man , you no suppose cry when things no jellof for your end.
I try am but e come be like say I dey live another man life, e get things wey done happen for my life, I man chest am based on say nothing come out.
But inside life I done cry river comot body, this life hard make we try be oursef.
E no bad say man cry out when area no soft again, God dey help pesin Tru pesin, how e wan take help you if you sef dey form Boss.
I done cry plenty times, las las God come help me sha😂😂.
My life just dey pepper soup dey go
https://www.ahopefulme.com/blog/334-ME-SEF-NA-HUMAN-BEING
691 views
Gideon Ejelonu
Writer at Hopeful Me
Owerri, NigeriaI erase I sharpen I write.
- My favorite Quote